Connect with us

LYRICS

[Lyrics] Mavin – Amina ft Ayrastarr & Rema

Published

on

Tell me if you’re availableMe I wan link you girly oMe I no fit dey sololoMake we run our thing on the lowAmina AminaSay na you wey dey ginger naAmina AminaSay na you wey dey ginger na
Tell me if you’re availableMe I wan link you girly oMe I no fit dey sololoMake we run our thing on the lowAmina AminaSay na you wey dey ginger naAmina AminaSay na you wey dey ginger na
Big bag, big vibes, big cheques and I kon knickersI wear my Jimmy Choo, drink boozeWear my jimmy choos drink booze with my goons and sip on liquorPull up in a roverSo fine dem go shout JehovahThe money I dey chase am
Hey hey heyEwiriwiriweriyeHey EwiriwiriweriyeFine girl AsempeteCome baby girl malo nogedeSpekele spekeleWhy you dey form I go knack you ogedeYou go feel my thing inside your belle
Tell me if you’re availableMe I wan link you girly oMe I no fit dey sololoMake we run our thing on the lowAmina AminaSay na you wey dey ginger naAmina AminaSay na you wey dey ginger na
Killy me killy meKilly me killy me killy me with bodyKi killy ki killy hmmKi killy ki killy hmm egbamiAccident e accident e when you jam meI sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me
BayanniEkelebe don burst oKuku kill me kuku kill me oE be you I wan chop oThey wan see meThem no fit reach oWait na wait naE be you I Dey chase na chase naGirly make I hold your waist line (hmm)
Girly be my akanchwaCome make I chop you like ofe sala (haaaa )Your body na raise to power ten (haaaa)Come make I give you the shower(haaa)When I pull up in the club with me guysYou know say we fresh like bow wow (haaaa)O girl you dey make me dey mental (hmmm)Shebi I dey make you dey mara (mara)
Tell me if you’re availableMe I won’t leave you girlyMe I no fit do you *****Make we run out thing on the lowAmina ah AminaSay na you wey dey ginger me nowAmina ah AminaSay na you wey dey ginger me now ah
Here we goThis one goes out to the special ladiesYou’re beautifulYou’re nicely madeAnd that’s facts

CLICK TO GET ADMISSION AND SCHOLARSHIP ABROAD

 

 

 

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

 

Click to join our telegram channel for news,music and Entertainment updates.

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

FOREIGN MUSIC

FOREIGN MUSIC15 hours ago

Joozey – Namficha Ft. Harmonize

A well-known Tanzanian disc jockey and aspiring record producer, Joozey introduces a brand new track dubbed “Namficha.” In order to unleash a masterpiece...

FOREIGN MUSIC3 days ago

Amaarae – Reckless & Sweet

Sensational female singer and song composer from Ghana, Amaarae, illuminates the arena with a thrilling banger called “Reckless & Sweet.” After collaborating with local...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Camidoh – Beautiful

Multi-talented Afropop/R&B singer-songwriter and record producer from Ghana, Camidoh, makes his musical debut with the song “Beautiful.” Ultimately, this composition serves as a...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Kwesi Arthur – Pain Interlude

Kwesi Arthur is a highly gifted rap sensation and song composer from Ghana who just arrived with a thrilling song titled “Pain...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Phina – Rara Ft. Jux

A sensational Tanzanian afrobeat/afro soul singer, songwriter, and music producer diva, Phina, come through with a mind-blowing single tagged “Rara.”  CLICK TO GET...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Guchi – Relate

Highly talented PG Records‘ songstress and songwriter, Guchi comes through with a mind-blowing single called “Relate.” On top of that, this engrossing record comes...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Dreamville – Ogogoro Ft. Bas & Ayra Starr

Dreamville, a recognized American record label, emerges on the arena with an energetic single titled “Ogogoro.” In addition, to achieve a banger,...

FOREIGN MUSIC3 weeks ago

Dax – Quiet Storm (Remix) >> Download mp3

QUIET STORM (Remix), the latest hit song from “Dax,” a prolific maker of bangers, is available here. This week saw the unquestionably release...

A Zeno.FM Station

Entertainment

Celebrity Gist

CHARTS

Trending

CloudCloud